LMAO - Broda Shaggi No Go School (Oyinbo Say What " A Ram That is a tadimeyin, its a power e go and carry come " TAINK YOU)
Wait why everybody is a disrespeting me sef, @smo_lion do him own, @auntyshaggi sef don join am....well play👏👏👏...1:0 na you dey lead abi?......na my jeje i dey drink my #Originbitters for my shop dey happy oooo wey you carry your useless question come ooo.....oyinbo say what " a ram that is a tadimeyin, its a power e go and carry come " TAINK YOU
Post a Comment